in ,

#FOR THE LAUGH: Customer Service

Nigerians are some of the funniest people on planet earth. Nothing seems to get to us. Please read, enjoy and share this conversations that transpired between a customer service representative and a guy.

SULE: Na wa oh! Person go dey call una on top him money, na nonsense music una go dey carry person play, abi una think say na flash i dey flash since?

CUSTOMER SERVICE: thanks for calling customer service. my name is Peter, how may i help you?

SULE:  Help who? If i tell you my problem una go fit help me?? Na una get problem yet na una go dey ask person him own problem.

For the past three days now, network no dey my phone, i no fit send text, call out or even browse, shey na by force to give the whole Nigeria free browsing? Una carry the browsing wey people pay for.
give people wey no pay still yet na promo una claim say dey happen, which kind level be

READ ALSO: Feel Like Farting in a Business Seminar? Follow These Strategy and Thank Me Later!

CUSTOMER SERVICE: We apologize for
any inconveniences sir, what’s your name and where are you calling from?

SULE: Na thunder go disvirgin all una mouth, na my name go solve the problem?

Abi craze dey play draft with ur head? I say i collect number frm one fine girl since on Friday reach today, i never call am! And i wan carry am comot dis saturday today na Friday already, as i dey talk so i never fit.

call am, make una no fall hand θ.. Cos ah don send am N1k card.

AS YOU ARE LAUGHING, DON’T FORGET TO SUBSCRIBE WITH YOUR EMAIL BELOW AND GET MORE OF THIS EVERYDAY

Get the best viral stories straight into your inbox!

Don't worry, we don't spam

Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Loading…

0

Comments